album cover
Jah
World
Jah was released on July 24, 2026 by Nyeski Great as a part of the album Space
album cover
AlbumSpace
Release DateJuly 24, 2026
LabelNyeski Great
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM104

Credits

PERFORMING ARTISTS
Nyeski Great
Nyeski Great
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Okerevwodjae Nyerhovwo Great
Okerevwodjae Nyerhovwo Great
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Cyprus Cookbeat
Cyprus Cookbeat
Producer, Recording Engineer

Lyrics

Sometimes e dey rossy
Sometimes, sometimes e no funny at all
Man no go fit come tell story
On God, I go do wetin I want
If you see make you dey chop
I wish I fit unsee
Wetin I saw
Brother man a lot of things wey for don sup
But I no fit to loud eh
No fit to loud am eh
I just want chop this life on a daily
Now they all see me rapping
Think I dey play
While I’m just chasing paper on a daily
What do they say?
What do they say?
Never give a flying fuck about a hater no way
My dreams dey my head
I no fit look am Throwaway
Wake up then I thank JAH for His blessings
For His blessings
Mistakes dem ah lessons
Run like am an athlete
No stress, I’mma get this
I’mma get this
No relenting
JAH eh
JAH eh
We go chill, we go vibe
I say
Chop this one life
No reason too much make you no go kpai
My guy
Understand life
Turn up and feel alright
Hold kele and dey one side
Turn up and feel alright
Hold kele and dey one side
If you see make you dey chop
I wish I fit unsee
Wetin I saw
Brother man a lot of things wey for don sup
But I no fit to loud eh
No fit to loud am eh
I just want chop this life on a daily
Now they all see me rapping
Think I dey play
While I’m just chasing paper on a daily
What do they say?
What do they say?
Never give a flying fuck about a hater no way
My dreams dey my head
I no fit look am Throwaway
Wake up then I thank JAH for His blessings
For His blessings
Mistakes dem ah lessons
Run like am an athlete
No stress, I’mma get this
I’mma get this
No relenting
We go chill, we go vibe
I say
Chop this one life
No reason too much make you no go kpai
My guy
Understand life
Turn up and feel alright
Hold kele and dey one side
Turn up and feel alright
Hold kele and dey one side
Written by: Okerevwodjae Nyerhovwo Great
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...