album cover
Society
World
Society was released on July 24, 2026 by Nyeski Great as a part of the album Space
album cover
AlbumSpace
Release DateJuly 24, 2026
LabelNyeski Great
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM109

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Nyeski Great
Nyeski Great
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Okerevwodjae Nyerhovwo Great
Okerevwodjae Nyerhovwo Great
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Mr. Moore
Mr. Moore
Producer, Mixing Engineer, Recording Engineer, Mastering Engineer

Lyrics

Society
Everything na vanity
Reality
You neeed street mentality
Upon the mess oh
My people dey get am clear oh
We no dey rest
We Dey hustle for the best
We no relax
Na why dem no dey give us chance
We still dey pass
Even tho we no get class
Speak the truth o
Dem go say we too dey talk o
Dem nor dey know
How we take dey jump am pass
Society
Everything na vanity
Reality
You neeed street mentality
Upon the mess oh
My people dey get am clear oh
We no dey rest
We Dey hustle for the best
All this Dubious people tire me
Dem just dey make the country comot my body
Na to dey do wetin dem like
Dem no send we
Make God blow the trumpet
Paranranran, ranran
We no relax
Na why dem no dey give us chance
We still dey pass
Even tho we no get class
Speak the truth o
Dem go say we too dey talk o
Dem nor dey know
How we take dey jump am pass
Society
Everything na vanity
Reality
You neeed street mentality
Upon the mess oh
My people dey get am clear oh
We no dey rest
We Dey hustle for the best
Written by: Okerevwodjae Nyerhovwo Great
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...