album cover
Not Perfect
album cover
00:00
00:20
00:30
00:45
00:55
01:05
01:15
01:20
01:30
01:45
01:50
02:05
02:20
02:25
00:00
02:37
Past 7 Days
Not Perfect was discovered most frequently at around 30 seconds into the song during the past week

Lyrics

Oro ro ro ro ro
Oro ro ro ro ro
Oro ro ro ro ro
Oro ro ro ro ro
I wish am perfect but am not
Am just a human being like ya
I wish am perfect but am not
Am just a human being like ya
I wish am perfect but am not
Am just a human being like ya
I wish am perfect but am not
Am just a human being like ya
My journey too long oh
Na my Mama nai help me oh
Na my grace nai dey guide me oh
Every steps wey i take oh
So when e matter
I give to caesar
Cover my head for all this users
I burn my candle
Every night oh
Focus on paper
Life per head oh
So when e matter
I give to caesar
Cover my head oh for all this users
I burn my candle
Every night oh
Focus on paper
Life per head oh
My Jah go protect me oh
In this jungle wey dem hate me oh
And i swear i nor go lack oh
Cuz my consciency clean die oh
It's a wild wild world brother
Some dey dey hate
Some dey para
I dey my lane steady chasing my paper
Steady chasing my paper
I wish am perfect but am not
Am just a human being like ya
I wish am perfect but am not
Am just a human being like ya
I wish am perfect but am not
Am just a human being like ya
I wish am perfect but am not
Am just a human being like ya
So when e matter
I give to caesar
Cover my head for all this users
I burn my candle
Every night oh
Focus on paper
Life per head oh
So when e matter
I give to caesar
Cover my head oh for all this users
I burn my candle
Every night oh
Focus on paper
Life per head oh
Oro ro ro ro ro
Oro ro ro ro ro
Written by: Ologban Matthew
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...