album cover
Sare
46
Music
Sare was released on July 31, 2026 by U-Records & Entertainment, under exclusive license to ONErpm as a part of the album Sare / Sade - Single
album cover
Release DateJuly 31, 2026
LabelU-Records & Entertainment, under exclusive license to ONErpm
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM117

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Davecash
Davecash
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
David Oladipupo
David Oladipupo
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Oniluu
Oniluu
Producer
Milla Mix
Milla Mix
Mixing Engineer, Mastering Engineer

Lyrics

Another hit oo
I too sabi na
All thanks to the Most High
Now the money coming constantly
I dey fresh take a look at me
I dey cut my coat
Run my race like Usain Bolt
Cause sapa no fit me
Tell me wetin sweet pass BTC
Kosi
Dem say I too like money ni
Cause I dey find am like Anini
I go see you later
If you are not talking paper
Dem say I too like moni ni
Cause I dey find am like Anini
Alo omope ti gbera
Cause e don get the paper
Ani mo sare mo sare
Mo sa Kilometer
Ki le rowo mi gba
Mi gbagba mi gbagba
Ani mo sare mo sare
Mo sa kilometer
Ki le rowo mi gba
Mi gbagba mi gba
Shey you know the place I dey come from
Ajasa I started from the bottom
Now Davecash lomo tan so
So so so
Na my p I dey push it
I no fit tire ko le sumi
Cause this life no be movie
Lo mu mi te pa mo se
I dey cut my coat
Run my race like Usain Bolt
Cause sapa no fit me
Tell me wetin sweet pass BTC
Kosi
Dem say I too like money ni
Cause I dey find am like Anini
I go see you later
If you are not talking paper
Ani mo sare mo sare
Mo sa kilometer
Ki le rowo mi gba
Mi gba mi gba
Ani mo sare mo sare
Mo sa kilometer
Ki le rowo mi gba
Mi gba mi gba
Ani mo sare mo sare
Mo sa kilometer
Ki le rowo mi gba
Mi gba mi gba
Ani mo sare mo sare
Mo sa kilometer
Ki le rowo mi gba
Mi gba mi gba
Written by: David Oladipupo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...