album cover
Hustle
album cover
Hustle was released on September 24, 2026 by Jtwice as a part of the album One Day - EP
ReleasedSeptember 24, 2026
LabelJtwice
LanguageEnglish
BPM109
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Shooter boi
I want to save my generation
From mental slavery
From lack of money ee
Oil dey my head and I stubborn
The streets dey love me
Omo e sure for me oh gan
Baba God, hallow be thy name
Let my kingdom come
Let my blessings fall, uh
Baba God, hallow be thy name
Let thy kingdom come
Let my blessings fall
My papa no get
My mama no get
I go hustle oh
Hustle really hard oh
I no wan relent
Make my pikin no go vex
Say I go hustle oh, hustle really hard oh
Oh oh oh oh oh (oh oh oh oh oh)
Oh oh oh oh oh (oh oh oh oh oh)
Say I go hustle oh, hustle really hard oh
Oh oh oh oh oh (oh oh oh oh oh)
Oh oh oh oh oh (oh oh oh oh oh)
Say I go hustle oh, hustle really hard oh
Dem say go hard or you go home (go home)
Omo this life a cold stone (cold stone)
Wetin my eyes see I light choko
Omo Igbo like me I no go solo oooo
Kpelu disco (disco)
Omo this same life is a yolo (yolo)
Anything you do for this life
Make you know Baba God
Na still be the koko
Baba God, hallow be thy name
Let my kingdom come
Let my blessings fall, uh
Baba God, hallow be thy name
Let thy kingdom come
Let my blessings fall
My papa no get
My mama no get
I go hustle oh
Hustle really hard oh
I no wan relent
Make my pikin no go vex
Say I go hustle oh, hustle really hard oh
Oh oh oh oh oh (oh oh oh oh oh)
Oh oh oh oh oh (oh oh oh oh oh)
Say I go hustle oh, hustle really hard oh
Oh oh oh oh oh (oh oh oh oh oh)
Oh oh oh oh oh (oh oh oh oh oh)
Say I go hustle oh, hustle really hard oh
Written by: Udoka John Ordu

Loading...