album cover
Placenta
album cover
Placenta was released on September 24, 2026 by Jtwice as a part of the album One Day - EP
ReleasedSeptember 24, 2026
LabelJtwice
LanguageEnglish
BPM144
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Shooter boy!
I don suffer no be small
Girl your loving wey dey tender if at all
No time to come dey run around dey form
2pac Shakur
Baby pick my call!
Eh Adaugo mooo!
On your mandate I shall stand
On my bed you go land
The MC go announce
Say na you go be my bride
Gucci, Fendi, Prada oh!
Everything e enter oh
Oh lo lo lo lo
Baby
The way you do me
If I leave you make I gbom gboro siga
I gbom gboro siga
Make I gbom gboro siga
Ah gbom gboro siga!
Say! Baby
The way you do me
If I leave you make I gbom gboro siga
I gbom gboro siga
Make I gbom gboro siga
Ah gbom gboro siga!
Baby don't be late oh
Na only you wey fit dey cure my craze oh!
Some other girls dem no go fit relate oh!
Your beauty is a vibe, I appreciate oh!
Eh!
I say who born you
How dare you
To be this beautiful
To be this colorful
Girl na you be fire ahya
Girl I take you higher ahya
Na you my desire ya ya
Ahya ya
I tire ya
Because
Your placenta e be like na my house
Wey dem plant am oh (plant am oh)
My missing rib e be like na your body when I find am oh (find am oh)
Butterfly for my belly
E be like say na you dey feed am oh! (Feed am oh)
What God has join together
Baba God don still co-sign am oh (co-sign am oh)
Eh ye ye ye!
Baby
The way you do me
If I leave you make I gbom gboro siga
I gbom gboro siga
Make I gbom gboro siga
Ah gbom gboro siga!
I Say! Baby
The way you do me
If I leave you make I gbom gboro siga
I gbom gboro siga
Make I gbom gboro siga
Ah gbom gboro siga!
Your placenta e be like na my house
Wey dem plant am oh (plant am oh)
My missing rib e be like na your body when I find am oh (find am oh)
Butterfly for my belly
E be like say na you dey feed am oh! (Feed am oh)
What God has join together
Baba God don still co-sign am oh (co-sign am oh)
Written by: Udoka John Ordu

Loading...