album cover

O’za

262Gospel2026
album cover
O’za was released on November 12, 2026 by Gerald Bishung as a part of the album Called out: The Showing Forth
ReleasedNovember 12, 2026
LabelGerald Bishung
LanguageEnglish
BPM114
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

He dey Answer
As He talk am
He dey Answer
As He Talk am
I don see am do am for my life o
I don see am do am as e talk o
Give me freedom
Make me to dey shine o
I dey jolly
My name na divine o
When I call am for morning (He dey answer)
Give me a new day (As he talk am)
He dey turn up for me o eh (He dey answer)
No dey use me play (As he talk am)
He dey give me money (He dey answer)
When I run out na you dey pay (As he talk am)
Agama eye gi ekele (He dey answer)
Sing hallelujah ehh
O'Za O'za
O'Za me
O'Za
O'Za me
O'Za
Since I was born
I don turn big pikin
I never see anything
You talk and no do
Akpo aza
Kachi neke mu bu o
Daddy do me like this
All these and more
When I call am for morning (He dey answer)
Give me a new day (As he talk am)
He dey turn up for me o eh (He dey answer)
No dey use me play (As he talk am)
He dey give me money (He dey answer)
When I run out na you dey pay (As he talk am)
Agama eye gi ekele (He dey answer)
Sing hallelujah ehh
O'Za O'za
O'Za me
O'Za
O'Za me
O'Za
Written by: Gerald Bishung, Sunday Ginikachukwu Nweke t/as Masterkraft

Shazam Footer

Select language:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Follow Us

Loading...