album cover
1sa l0t
album cover
00:00
00:10
00:25
00:30
00:45
01:05
01:15
01:35
00:00
01:55
Past 7 Days
1sa l0t was discovered most frequently at around 30 seconds into the song during the past week

Music Video

Music Video

Lyrics

[Verse 1]
Yami
Leave that thing for there
E no dey pay pay leave that thing for there
Yami
Omo iyami we there
Yami yami yami we there
1o1 no dey pack me wit dem
1-1 uh no dey pack me with dem
Yami
Omo iyami we there
Yami yami yami we there
Tenski
Soft like from a hard life
Pour my- pour my coco mix it with the Sprite
One mind omo na one mind I use enter the ama no lie
Yamski
Tap in
Everybody tap in tenski
Now my music don dey massive uh
Calmski
But I no fit let the money pass me bosski
Na why the kele wanna jazz me
Kayamata no dey work mama
I get mama wey dey pray wey dey word
Mama mama take my gbana e dey burst mama
Mama take my manna it's a lot
Lamba anytime I'm yannin with a thot
Knack am and she tell me tenski you my goat
And I really seen a lot
Now I put my hand inside my bag and it's a lot
[Chorus]
Pull my hand out of the bag
Pull the racks out of the bag
Mama say she love my swag
Mama say she love my swag
[Verse 2]
Make some money then I run it back
Give the mama give the mama give her from the back
Give the mama uh givers never lack
Coco bacardine inside my cup this ain't no yak
I don't wana party I just wan dey in my yard
Cop the beamer take it from the dealer to my yard
It ain't nothing that i wouldn't put up for my yami
[Chorus]
Mama say she love my swag
Pull my hand out of the bag
Pull the racks out of the bag
Mama say she love my swag
Mama say she love my swag
Written by: Zaylevelten

Loading...