album cover

Jo Kin Jo

904Music2026
album cover
00:00
00:10
00:25
01:00
01:05
01:10
01:15
01:30
01:40
01:55
02:15
02:20
02:25
03:10
00:00
03:23
Past 7 Days
Jo Kin Jo was discovered most frequently in the first few seconds of the song during the past week

Music Video

Music Video

Lyrics

Jo kin jo, jo kin jo, jo kin jo (Hahaha, kuronbe)
Jo kin jo, jo kin jo, jo kin jo (Jo kin jo)
Jo kin jo, jo kin jo, jo kin jo
Gbé mi dé'bẹ̀ jo, gbé mi dé'bẹ̀ jo, gbé mi dé'bẹ̀, jo
Incantation music, ah (Ayy)
Jo kin jo, jo kin jo, jo kin jo (Eger, ma pa mi now, haha)
(Egertton don come again) Jo kin jo, jo kin jo, jo kin jo (Keshi, má pa mí now; Keshi)
Jo kin jo, jo kin jo, jo kin jo (Jo kin jo, PRIMEAU)
Jo kin jo, jo kin jo, jo kin jo (Listen, They said, "Topsy, he did it again")
Baby, e mi ni baby mi (Ah)
Abi, make I no dey vex for me (No vex)
Eger, e mi ni Baddo
Any ball, I go shoot am like Rambo
I tell her make she hop into my Lambo (Lambo)
Eger pẹ̀lú Topsy on this one
I go fuck up the party with this one
Oh, my Selena (Oh, my Selena)
Shey you dey chop my akwaaba, my akwaaba? (My akwaaba)
Shey you dey chop my cassava, my cassava? (My cassava)
Shey you dey chop my shawarma? (Ah)
Shey you dey chop my akwaaba? (Prr)
Shey you dey chop my akwaaba?
Oh, my Selena (Oh, my Selena)
Shey you dey chop my akwaaba, my akwaaba? (My akwaaba)
Shey you dey chop my cassava, my cassava? (My cassava)
Shey you dey chop my shawarma? (Ah)
Shey you dey chop my akwaaba? (Ayy)
Shey you dey chop my akwaaba? (Ah)
Timothy, ogogoro yo (Yo)
Ogogoro yo (Yo), ogogoro yo (Yo, yo)
Timothy fa kolololo (Lo)
Kolololo (Lo), kolololo (Lo, lo)
Timothy gbe molly, molly, molly
La de yi, we go party, party, party
I-I got that money, money, money
So we dey ball, ball, ball till the early morning, morning
(Early morning, morning)
We dey high for here, we dey dance (No go carry your own wey dey come spoil my own)
We dey dance for here, we dey vibe (No go carry your mgbeke come join my own)
I buy, I buy my Igbo (I buy), I light, I light my Igbo (I light)
He say make I pass my Igbo (No)
Better go and buy your Igbo (Go)
Jo kin jo (Jo kin jo)
Ah, jo kin jo, jo kin jo
Jo kin jo, jo kin jo, jo kin jo (Listen, jo kin jo)
Jo kin jo, jo kin jo, jo kin jo
Jo kin jo
It's not my fault (It's not my fault)
Gbedu just dey burst (Gbedu just dey burst; hello, my skellies, ah)
You go feel am for body (You go feel am for body)
Eger don come (Eger don come)
DJ, make you replay am
Make the girls them shake their body
Make the girls them shake their body, shake their ikebe
Ch-ch-ch— check my Instagram (Check my Instagram), too many babies
Too many ladies wey want Eger (Egertton don come again)
Shey I go reply them? (Shey I go reply them?)
But I reply them, I go cause commotion
They go feel my emotion (They go feel my)
Kin jo
Ah, jo kin jo, jo kin jo
Jo kin jo, jo kin jo, jo kin jo
Jo kin jo, jo kin jo, jo kin jo
Jo kin jo
Oh, my Selena
Shey you dey chop my akwaaba, my akwaaba? (My akwaaba)
Shey you dey chop my cassava, my cassava? (My cassava)
Shey you dey chop my shawarma? (Eger)
Shey you dey chop my akwaaba?
Shey you dey chop my akwaaba?
Oh, my Selena
Shey you dey chop my akwaaba, my akwaaba? (My akwaaba)
Shey you dey chop my cassava, my cassava? (My cassava)
Shey you dey chop my shawarma?
Shey you dey chop my akwaaba?
Shey you dey chop my akwaaba?
Eger pẹ̀lú Topsy on this one
We go fuck up the party with this one
Eger pẹ̀lú Keshi on this one
We go fuck up the party with this one
Topsy, má pa mí now, PRIMEAU, má pa mí now
Eger, má pa mí now, Keshi, má pa mí now
Ayo, somebody, I'm outside, hahaha
Written by: DJ Primeu, Ikponmwonba Osaze Egerton, Lil Kesh, Topsy

Shazam Footer

Select language:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Follow Us

Loading...