Lyrics

MieKeRaSo Mie Ke Ra So Girly you want am want am Baby you do Spellz That thing unu rakpo eh Wene Mighty wawa Girly umu wu gara ra oh Amina Girl no send She no dey like comot Yea yea oh She no dey like to take anything wey get alcohol Omo oh I never knew Your kind of girl will love a bad boy So I ask her What do you want from me? She say anytime I listen to your song E dey do me make I come close Anytime I listen to your song E dey do me make I And I wanna say Ah ya ya ya ya ya ya ya I love you boy I cannot tell myself MieKeRaSo (MieKeRaSo) AH ya ya ya ya ya ya I love you boy I cannot tell myself MieKeRaSo Girly who be wo garala Make I give you You want am want am Bad girl oh Girl you dey ginga my ruu Take am jeje Do me jeje Because you know Ekile is too far to hold your hand Baby mo Jide muo oh Cause you know Ekile is too far to talk money oh Jide muoh Baby muo oh Girl am going out of my mind And even though I dont really know you You be the reason I left Uju Oh uh uh I never knew I never knew Your kind of girl will love a bad boy So I ask her What do you want from me? She say anytime I listen to your song E dey do me make I come close Anytime I listen to your song E dey do me make I And I wanna say Ah ya ya ya ya ya ya ya I love you boy I cannot tell myself MieKeRaSo (MieKeRaSo) Ah ya ya ya ya ya ya I love you boy I cannot tell myself MieKeRaSo Girly who be wo garala Make I give you You want am want am Girly who be wo garala Make I give you You want am want am Oh godogo Girl girl girl Girl you're mine Okpotokpo Girl Girl you're mine Kwa kwa kwa kwa Debbie Na she carry this kind of thing wey you carry Okpotokpo Na wene mighty sit for you gbogbon Gbon gbo gbo Roll am down girl Whine am down girl Ah ya ya ya ya ya ya ya I love you boy I cannot tell myself MieKeRaSo (MieKeRaSo) AH ya ya ya ya ya ya I love you boy I cannot tell myself MieKeRaSo Girly who be wo garala Make I give you You want am want am Girly who be wo garala Make I give you You want am want am
Writer(s): Duncan Wene Mighty Okechukwu Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out