album cover
Hustle
album cover
Hustle adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak Davecash Global Music tarafından 17 Ekim 2025 tarihinde yayınlandıHustle / Tomato - Single
17 Ekim 2025
FirmaDavecash Global Music
DilEnglish
BPM103
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji

Müzik Videosu

Müzik Videosu

Şarkı sözleri

Davecash
Niphkeys
Better wise up make you sit right
If you go broke dem go keep distance
Your mate dey hustle you dey look yansh
See pesin wey wan spoil mama na all hin money he don use buy loud
I dey follow you talk,you dey laugh
Na truth I dey yarn you,I no dey cap
If you hear say dem dey kill broke people
Shey you you go still dey alive?
The matter don dey long make I summarize am
Double your hustle omo iya mi
Je ko ri e pe to ba fe jeniyan
Na only bank alert wey dey turn me on
Poor man no get mouth oo
Double your hustle omo iya mi
Je ko ri e pe to ba fe jeniyan
Na only bank alert wey dey turn me on
Poor man no get mouth oo
Hustle oo
Hustle oo
Hustle oo
Hustle oo
Dem no dey tell pesin
Dem no dey tell pesin
Hustle oo
Hustle oo
Hustle oo
Hustle oo
Dem no dey tell pesin
Dem no dey tell pesin
Towo ba tan wo lomo eniyan lomaku
But when money no dey nobody go love you
Look my left and right no one by my side
Sapa hold me for neck hin wan take my life
Oh money I need am
Make dem no go snatch my babe
You see my grind everything I give am
Tori mama mi ben le
My brother make you hustle oo
No go depend on nobody oo
Na only yourself fit motivate you
You see me hustle me gbemi pade Niphkeys
Double your hustle omo iya mi
Je ko ri e pe to ba fe jeniyan
Na only bank alert wey dey turn me on
Poor man no get mouth oo
Double your hustle omo iya mi
Je ko ri e pe to ba fe jeniyan
Na only bank alert wey dey turn me on
Poor man no get mouth oo
Hustle oo
Hustle oo
Hustle oo
Hustle oo
Dem no dey tell pesin
Dem no dey tell pesin
Hustle oo
Hustle oo
Hustle oo
Hustle oo
Dem no dey tell pesin
Dem no dey tell pesin
Spyritmyx
Dem no Dey tell pesin
Niphkeys dem dey tell pesin?
You go lesson
Written by: Oladipupo David Abiodun
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...