Lyrics

(It's Kel P Vibes) Whine for your money, don't be a baby Dirty Diane, don't be a baby Whine fi yah daddy, don't be a baby Out in Miami, don't be a baby Whine for your money, don't be a baby Dirty Diane, don't be a baby Whine fi yah money, don't be a baby Out in Miami, don't be a baby, ye No cannabis but mo jogor Pon di replay, play my tune, make we turn up (gaddem) No go dey doubt like Thomas I be the lead, when I move, you follow Sh'omo pe moni ife re oh? I no dey see tele oh (ooh) I no dey do anything wey go try to bother mi (I no dey do anything wey go try to bother mi) So, make nobody never, never, never worry me, ayy (so, make nobody never, never, never worry me, ayy) Olopa, lemme-lemme, wetin I do? 'Cause I pull up in my Benz, won ni "o shey Yahoo" Omo jeje, I no dey do ashawo And, I no be one of them wey dey do ojoro Ten, ten over ten like sweet asaro And, nobody badder, badder, badder (je'omo) I no dey do anything wey go try to bother mi (I no dey do anything wey go try to bother mi) So, make nobody never, never, never worry me, ayy (so, make nobody never, never, never worry me, ayy) Whine for your money, don't be a baby Dirty Diane, don't be a baby Whine fi yah daddy, don't be a baby Out in Miami, don't be a baby Whine for your money, don't be a baby Dirty Diane, don't be a baby Whine fi yah money, don't be a baby Out in Miami, don't be a baby O jabo, kofo, ehn-ehn oh Shey jeje, ko rush, ehn-ehn oh Tempted to touch, ehn-ehn oh Shey I dey enter ya eye? I go give you some Yawa go burst, ehn-ehn oh Kelemute, kelemute, ehn-ehn oh Yekeleba, ye Make you go check my record, I no dey do wayo Olopa, lemme-lemme, wetin I do? 'Cause I pull up in my Benz, won ni "o shey Yahoo" Omo jeje, I no dey do ashawo And, I no be one of them wey dey do ojoro Ten, ten over ten like sweet asaro And, nobody badder, badder, badder (je'omo) I no dey do anything wey go try to bother mi (I no dey do anything wey go try to bother mi) So, make nobody never, never, never worry me, ayy (so, make nobody never, never, never worry me, ayy) Whine for your money, don't be a baby Dirty Diane, don't be a baby Whine fi yah daddy, don't be a baby Out in Miami, don't be a baby Whine for your money, don't be a baby Dirty Diane, don't be a baby Whine fi yah money, don't be a baby Aunty Diane, don't be a baby
Writer(s): Peter Kelvin Amba Udoma, Almorurf Adekunle Kosoko Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out