Lyrics

Oohh na na, ah eehh Woletide oh Las Las I go cause trouble Big trouble hmm eh ehh Vegaz Yeh, because I dey find kukushi Mo ma ti gbe le oni le Because I refuse to be lazy Mo ma ti sise oni se I wish to live like Hushpuppi But I don't want a fake life oh I no fit to rock fake gucci In my pocket, I no get shishi ahh Oluwa put me for mind oh Make you no forget me oh I no say we your children too plenty gan Make you no gbagbe mi oh Ah eh baba ma lo gbagbe mi yeh eh Ah eh jowo ma lo gbagbe mi Kowa le kowa le You say Gbesoke gbesoke See, if na try I don try If na to pray I don pray, I don fast yeh If na try I don try If na to pray I don pray, I don fast If na to thief I no sabi oh If na to kill I no sabi oh Yeh, I dey do wetin I know Wetin I sabi gan gan Me I dey try I know yeh No over sabi gan gan Oya blessings on my lane Baba abeg blessings on my way Oya bless me on my lane Baba abeg bless me on my way Letter to God oh This na my letter to you oh Letter to God oh This na my letter to you oh Letter to God oh This na my letter to you oh Letter to God oh This na my letter to you oh Kowa le kowa le You say Gbesoke gbesoke Wetin I dey find go sokoto E dey for my shokoto Money wey I dey find go Canada Shebi e dey for Nigeria Destiny helper where you dey Locate me for where me I dey I don't have to travel all over the world Before I make my money oh Baba bless me in my own country Make me self dey jolly oh Letter to God oh This na my letter to you oh Letter to God oh This na my letter to you oh Hey, letter to God oh Oh lord oh (Mo ma ti sise oni se oh) Ahh eh baba malo gbagbe mi Ahh eh baba malo gbagbe mi Ahh Letter to God oh This na my letter to you oh Letter to God oh This na my letter to you oh Letter to God oh This na my letter to you oh
Writer(s): Kenneth Nwobasi Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out