Lyrics

Wha ya say Close marking Hold something It's C-Tea on the beat The party no go nice if girls no dey If girls no dey The party no go nice if girls no dey If girls no dey The party no go sweet if girls no dey If girls no dey The party no go soft if girls no dey If girls no dey Theresa! call am Amaka! call am Jenifa! call am Abena! call am Akosua call am Kafaya call am Amaka! call am The party no go nice if girls no dey The party no go tap if na sausage fest (God forbid) Lai lai, it can never make sense I for call Chichi She too like mulla But O boy that ikebe super Nathali say she fit bring rice cooler Say she go come if we book her Uber But Sade say she can get here sooner With all those her friends wey dey burst medulla I dey calculate based on spending Everybody message dey for pending Shayo don dey free jo, e plenty Omo diesel sef don dey for engine If anybody form swagger (No time o) Tell them make them jump okada Na party I dey do I am not their father And I am not the Lagos state governor either The party no go nice if girls no dey If girls no dey The party no go nice if girls no dey If girls no dey The party no go sweet if girls no dey If girls no dey The party no go soft if girls no dey If girls no dey Theresa! call am Amaka! call am Jenifa! call am Abena! call am Akosua call am Kafaya call am Amaka! call am The party no go nice if girls no dey Girls, girls, girls, girls Girls, girls, girls, girls The party no go nice if booze no flow Fine girls and juice don go Wetin we go do if these babes no show? Three hours now them don dey go-slow Excuse me! Who get motor? Come and reverse, person wan go (I dey come) Hello sir! Who give you control You go need to bounce o Party don jo I don talk dress code All man sabi You still wear nonsense come my party Bouncers stop him, he's not my padi I ta lo ma wa, the party ma pa ri You go even help increase the space Because we are holding up for babes Make sure say the boy leave the place We don't have oxygen to waste The party no go nice if girls no dey If girls no dey The party no go nice if girls no dey If girls no dey The party no go sweet if girls no dey If girls no dey The party no go soft if girls no dey If girls no dey Theresa! call am Amaka! call am Jenifa! call am Abena! call am Akosua call am Kafaya call am Amaka! call am The party no go nice if girls no dey Girls, girls, girls, girls Focus Ramon Girls, girls, girls, girls
Writer(s): Patrick Nnaemeka Okorie, Jonathan Takyi Mensah, Folarinde Falana Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out