album cover
Fvcking Expensive
40
World
Fvcking Expensive was released on July 8, 2020 by iSoRock Music as a part of the album Stimuli
album cover
AlbumStimuli
Release DateJuly 8, 2020
LabeliSoRock Music
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Tolulope Ajani Ojelabi
Tolulope Ajani Ojelabi
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
BabaWvd
BabaWvd
Producer

Lyrics

I be like woah
My dream is fucking expensive
My people dey fighty the wars
I just be stuck in the trenches
I be like woah
My dream is fucking expensive
My people dey fighty the wars
I just be stuck in the trenches
I be like pray for me
Make i find a way for me
Make i find a way
To start to dey make money
Cos if i make money
I go find a way to shape
All the way for me
Cos it don tey
Wey man pikin dey struggle
It don tey wey man pikin dey hustle
I say
I be like woah
My dream is fucking expensive
My people dey fighty the wars
I just be stuck in the trenches
I be like woah
My dream is fucking expensive
My people dey fighty the wars
I just be stuck in the trenches
I say
Day and night
I pray for life
Make i get money to dey stay alive
They say pay your dues
I pay am twice
Wey the people all dey watch my face
They say you
You hey hey
You never reach the level
Wey you for dey do
Yie hey
How i go reach the level
Wey i no get money
Yie hey
My dream is fucking expensive
My people dey fighty the wars
I just be stuck in the trenches
I be like woah
My dream is fucking expensive
My people dey fighty the wars
I just be stuck in the trenches
I be like
Woah
My dream is fucking expensive
My people dey fighty the wars
I just be stuck in the trenches
I be like
Woah
My dream is fucking expensive
I just be stuck in the trenches
Written by: Tolulope Ajani Ojelabi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...