Lyrics

Tararoro Tararoro Tatatatararoro Tararoro Na love letter full my notes And I be the biro You push me up and down the road Like a wheelbarrow My aeroplane is quarter to crash And na you be the life suit The Lamborghini wey bash You're the only one that can fix it Right now, I need you like I need food (Jonah Jonah Jonah Jonah Jonah) I need you like amala need ewedu soup (Jonah Jonah Jonah Jonah Jonah) Baby love me like pikin love ice cream oh (Jonah Jonah Jonah Jonah Jonah) Hold me like yekini want tear net oh (Jonah Jonah Jonah Jonah Jonah) Chicken and fried rice Two of them dey blend nice Give me once no think am twice baby oh Let's take advantage of the night Love me tender, love me right Give me once no think am twice baby oh Right now, I need you like I need food (Jonah Jonah Jonah Jonah Jonah) I need you like amala need ewedu soup (Jonah Jonah Jonah Jonah Jonah) Baby love me like pikin love ice cream oh (Jonah Jonah Jonah Jonah Jonah) Hold me like yekini want tear net oh (Jonah Jonah Jonah Jonah Jonah) Na love letter full my notes (my notes) And I be the biro (biro) You push me up and down the road (the road) Like a wheelbarrow (barrow) My aeroplane is quarter to crash And na you be the life suit (oh yeah) The Lamborghini wey bash You're the only one that can fix it Right now, I need you like I need food I need you like amala need ewedu soup Baby love me like pikin love ice cream oh Hold me like yekini want tear net oh
Writer(s): Ikemefuna Nwamonye, Charles Ugochukwu Akwuba, Hadiza Salma Blell Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out