Music Video

Featured In

Listen to Sawanale - Single by Harrysong
ALBUMSawanale - SingleHarrysong
Listen to Harrysong Essentials featuring Harrysong
PLAYLISTHarrysong EssentialsApple Music African

Credits

PERFORMING ARTISTS
Harrysong
Harrysong
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Harrysong
Harrysong
Songwriter

Lyrics

Right about now Everywhere about to catch fire This same kinda girl wey I carry go ibiza That same kinda girl wey I carry go fiesta She tell me hanna she tell my friend alexer Timi Pre Silver self know the matter Eeh eeh Sawanale sawana wa na le eeh Swaanale sawana wa na le eeeh Sawanale sawana wa na le eeh Swaanale sawana wa na le eeeh If you get money Spend the money cos time no dey My friend If you get money Flex yourself cos time no dey eeh ee eeh Eeh eeh Sawanale sawana wa na le eeh Swaanale sawana wa na le eeeh Sawanale sawana wa na le eeh Swaanale sawana wa na le eeeh Bone dem If dem talk too much And dem try to prove too much Free dem Empty drum make the loudest noise You can see dem Clearly dem no get you for mind Eeh eeh Sawanale sawana wa na le eeh Swaanale sawana wa na le eeeh Sawanale sawana wa na le eeh Swaanale sawana wa na le eeeh Oh oh Someday I feel so blue I feel so high God I just can't express it Cos I don't know I might be talking to my enemy Wearing the cloth of my friend I might be talking to my killer Wearing the cloth of my best friend Cos the same killer is the same friend to another man Sawanale sawana wa na le eeh Swaanale sawana wa na le eeeh Sawanale sawana wa na le eeh Swaanale sawana wa na le eeeh Light up your life and shhhh Make sure it's good for your soul Don't let the enemies chock us Positivity in the air Sound sultan trended The day he died my heart got broken How many times did he trend Has one of the best alive So make we Sawanale sawana wa na le eeh Swaanale sawana wa na le eeeh Sawanale sawana wa na le eeh Swaanale sawana wa na le eeeh Eeh The life is to believe But make sure you not exist Jealousy is pain Envy is sorrow Free your mind Free your mind I just wanna leave me life Free your mind I just wan leave my life Sawanale sawana wa na le eeh Swaanale sawana wa na le eeeh Sawanale sawana wa na le eeh Swaanale sawana wa na le eeeh Oh baby le he get has you dey eeh I see your face I know how you dey dey eeh
Writer(s): Otti Darlington, Harry Okiri Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out