album cover
E Go Be
45
Music
E Go Be was released on May 28, 2021 by Platoon as a part of the album Before We Proceed - EP
album cover
Release DateMay 28, 2021
LabelPlatoon
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Chuks Profound
Chuks Profound
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Chukwudalu Juaase Okoli
Chukwudalu Juaase Okoli
Songwriter

Lyrics

[Verse 1]
We don dey grind for streets too long, we just dey try to eat
Silver spoon no raise me but all of my joy complete
And I put all my faith in God na why I move with ease
I no hear anything dem talk I just dey run my p
Anything I want na wetin go sup omo na so e go be
Just get faith and trust in God omo na so e go be
Bad belle people go surely talk omo na so e dey be
Stay on your grind, it's only just time wetin go be go be
[Verse 2]
I don dey grind, I don dey pray, I don dey wait my seed
I don too try, comot my front make you no block my breeze, yeah
Only for positive energy even though say I dey go through things
But I got a couple of reasons to believing say I go surpass the ting
'Cause first off, always been dope though
But people dey wey dey hope say I fail
And I ain't never giving them hope though
As things dey go I ain't stopping as well, yeah
I no get guys like that wey really get my back
But I still get spinal cord and my God still dey, so guy I go dey intact
I no too dey online, on there they talking nonsense
Only thing wey dey my mind right now is making more cents
More dollars and more yen so I go fit dey more fresh
Anybody stepping to me now is barking up the wrong branch
[Verse 3]
Anything I want na wetin go sup omo na so e go be
Just get faith and trust in God omo na so e go be
Bad belle people go surely talk omo na so e dey be
Stay on your grind it's only just time wetin go be go be
[Verse 4]
And my babe sef get double d's
But omo guy I don see things
Ain't tryna sound corny but it's amazing how I get cropped in
Anytime I get doinz for snap is the only time that they pop in
But you know as the story dey go
No matter the foe, I know I go pop big
'Cause I'm steady just working and always believing in God
I'm not even chasing no broad
I'm focused on things that are bigger than money and cars
But I go still cop am last last
Don't even focus on pleasing nobody
'Cause dem go still call you bastard
On some kain yans wey dem fabricate
By some grown men wearing Pampers
I know many people wey dey claim my guy
But they talking behind my back
I no reason am too much
But I put my feelings all on my track
No long talk, man, I just attack
Live my truth and I state my facts
You wan dey form gidigbo abi you go see say Oluwa dey my back
[Verse 5]
We don dey grind for streets too long, we just dey try to eat
Silver spoon no raise me but all of my joy complete
And I put all my faith in God na why I move with ease
I no hear anything dem talk I just dey run my p
Anything I want na wetin go sup omo na so e go be
Just get faith and trust in God omo na so e go be
Bad belle people go surely talk omo na so e dey be
Stay on your grind, it's only just time wetin go be go be
Written by: Chukwudalu Juaase Okoli
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...