Lyrics

Already know (Keep pouring the flame) When it's time, it's time Big time (Yo) (Big Vibes) Bolanle want to yo'di, uh O gb'omo meji for me, uh Figure eight, her body And, the baby don m'oti m'oti And, Uloma need dollie, uh She say na "foreign money" Wey go make her receive my loving, uh Animalistic talk Mummy told me it's lonely road Make olopa no go seize your phone (your phone) No go listen to olofofo ('fofo) I put my feelings in a microphone ('crophone) Until the rollie, e be dipped in gold (dipped in gold) And, we be choking on Canadian smoke ('Dian smoke) I put a little of my faith in God (in God) 'Cause only me wey fit decide my odds And now, my girlie got a BBL They no fit see me for my house address She tell me say "she no go kiss and tell" 'Cause I go leave am for Eko Hotel Owo wa ninu LAPO And, I put diamonds in my collar bone Ashana follow me to shut down show 'Cause she no want make I dey sleep alone, away Ayy-away (Wele, lo-we) (Yo) (Wele, lo-we) Gb'ope wo'le, asiko de-de, away Oh wele, lo-we Ye-ah, wey-wey, wey (wele, lo-we) K'ola wo'le, asiko de-de, away Oh wele, lo-we Shey na my fault, say your bobo no dey confuse you with over-do? Wetin you need, shey na Franklin? Finna come tour for me, Istanbul She say "she don't kiss", she on the first date But, she can sleep in my sitting room If she no fit fight Ishaya Said "she can wait till tomorrow" Now, my girlie got a BBL They no fit see me for my house address She tell me say "she no go kiss and tell" 'Cause I go leave am for Eko Hotel Owo wa ninu LAPO And, I put diamonds in my collar bone Ashana follow me to shut down show 'Cause she no want make I dey sleep alone, away Ayy-away (Wele, lo-we) (Wele, lo-we) Gb'ope wo'le, asiko de-de, away Oh wele, lo-we Ye-ah, wey-wey, wey (wele, lo-we) K'ola wo'le, asiko de-de, away Oh wele, lo-we (Timi Jay on the track) Already know When it's time, it's time Big time (Big Vibe)
Writer(s): Thabo Lloyd Moagi, Chisom Ezeh, Maya Osifeso Jnr Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out