Listen to Adulthood Anthem by Ladé

Adulthood Anthem

Ladé

Afro-Pop

685,872 Shazams

Lyrics

Nobody go ask if you don chop Nobody go send you free money If you no get na you sabi Adulthood na scam Ah-uh I heard that you lookin' for Ladé oh Please don't judge me 'Cause I won't judge you, oh Na wetin they tell me I believe Na wetin dem tell you believe As I wake up this morning Landlord don call me My paddy don ring my phone Say where that thing you promise me (Ladé wey the level na?) I know say you no go believe Dem no tell me say na so e dey be Abeg take me back to days When e be say na just to play and chop Oh, eh Ah! Adulthood na scam You better get am for your mind (you better know this oh) You gats to hustle, make a living, 24-7 Nobody go ask if you don chop Nobody go send you free money If you no get na you sabi Adulthood na scam If you no get na you sabi You no fit reason your paddy oh But if na them need you dem go come to you Come dey give you different (story oh, story oh) Ehen, this is super story oh Though the story touch me oh But I no fit send you money oh If I say make I calculate (calculate) Wetin I dey spend from Monday to Sunday (Sunday) Dey make me reminisce all those days Wey pocket money go yapa for my pillow case oh Now I gats send the money lo le oh (lo le oh) Everything wey I want I must pay oh, mogbe oh I fit to give anything to become a child again Ah! Adulthood na scam You better get am for your mind You gats to hustle, make a living, 24-7 (dem no dey tell person) Nobody go ask if you don chop (dem no dey yarn person) Nobody go send you free money (dem no go tell you, yeah) If you no get na you sabi Adulthood na scam (big, big scam oh) Adulthood na scam (scam oh) You better get am for your mind You gats to hustle, make a living, 24-7 (24-7, yeah) Nobody go ask if you don chop Nobody go send you free money (dem no go tell you, yeah) If you no get na you sabi Adulthood na scam (scam o) Leave me, I want become a child again, yeah I want become a child again, yeah (I wish say my mama tell me) I want to play inside the rain, oh-whoa 'Cause adulthood na scam
Writer(s): Oyetundun Omolade, Tosin Koroma Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out