Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Balloranking
Balloranking
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Balogun Olamilekan
Balogun Olamilekan
Songwriter

Lyrics

Oh-oh Yeah-yeah, yeah Eh-eh, eh Bad Boy Ran', I am Ballo' Bad Boy Ran' I am Balloranking Oh-oh, oh, yeah-yeah (Chukwu Chilly) Full energy, no minimize Boy Ranking with the style, uhhn Mio l'apo meji, I no 9ice B'ope, b'oya, they go realize B'ope, b'oya, they go reali-'ize I pray for good At times, I dey remember my hood I no fit forget my childhood (ayy, ayy), uh-uh, uh I no fit forget my childhood, yeah-yeah, eh-eh, eh Kin sh'owo, pa'wo (pa'wo) Fuck million, I make billion bucks (billion bucks) Omo oro, mon t'oro (mon t'oro oh) Stack all my cash like say na building blocks Baby face, baby talk J'aye bi eni shey send off Omo eru gba Smirnoff Orile to Melbourne Where you dey when I dey ride three tyres? So today, I fit get everything I desire Oya, j'aye Mombasa I carry Tacha Gbe omo Abacha Shebi mon d'asha I cash out, won ni "won wa mi ni Magodo" Emi omo ologo oh Kin sh'owo, pa'wo Fuck million, I make billion bucks (Sunshine)
Writer(s): Balloranking Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out