Music Video

Dem bobo
Watch {trackName} music video by {artistName}

Credits

PERFORMING ARTISTS
Femi Kuti
Femi Kuti
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Femi Kuti
Femi Kuti
Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Sodi Marciszewer
Sodi Marciszewer
Producer

Lyrics

Yesterday, Dem tell us sey Sey today, na we go gain So we struggle, suffer dey For this new democratic change But the truth of the matter be sey Dem disguise another way To continue their crooked ways Oh Yes! Dem bobo! (Dem bobo) Bobo your mama! (Dem bobo) Bobo your papa! (Dem bobo) Bobo your mama! (Dem bobo) Bobo your papa! (Dem bobo) Bobo your grandmama! (Dem bobo) Bobo your grandpapa! (Dem bobo) Bobo the market women! (Dem bobo) Bobo you journalist! (Dem bobo) The human right activists! (Dem bobo) In the name of democracy! (Dem bobo) Dem bobo your mama ahahaha ahaha! For tomorrow, they make us wait Then again, we wait in vain So many troubles in the rain To make this a proper mighty change But the truth of the matter be sey Dem disguise another way To continue their crooked ways Oh Yes! Dem bobo! (Dem bobo) Bobo your mama! (Dem bobo) Bobo your papa! (Dem bobo) Bobo your mama! (Dem bobo) Bobo your papa! (Dem bobo) Bobo your grandmama! (Dem bobo) Bobo your grandpapa! (Dem bobo) Bobo the market women! (Dem bobo) Bobo you journalist! (Dem bobo) The human right activists! (Dem bobo) In the name of democracy! (Dem bobo) Bobo your mama (Dem bobo) Bobo your papa! (Dem bobo) Dem bobo your mama ahahaha ahaha!
Writer(s): Olufemi Olufela Anikulapo Kuti Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out