album cover
Ogologo
album cover
Ogologo was released on April 1, 2024 by Obban Records as a part of the album 41:10
Album41:10
April 1, 2024
LabelObban Records
LanguageEnglish
BPM97
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

[Verse 1]
Yeh-yeh
Ogologo mma
Ogologo mma agha fit to fight your fight
Ogologo mma agha be the man I get
Ogologo mma agha, Him dey talk my talk
[PreChorus]
I no need bandana
But if I kneel down, na wahala
Enemies go dey hala
But dem no fit face my Father o
E no get wahala
But if I need help, I dey hala
See my life e no get drama
E no be like Zee world, Isabella
[Chorus]
Ah-ah, eh
Ogologo mma agha
Ịbụ Ogologo mma agha
Ogologo mma, Ogologo mma, Ogologo mma agha
Ogologo mma agha
Ịbụ Ogologo mma agha
Ogologo mma, Ogologo mma, Ogologo mma
[Verse 2]
Well, it's still loving for me oh
The God wey do am for me
Carry my matter hol' am for hand
E finish am for Calvary o
Ogologo mma take away all my pain
Now you don cover my shame oh
Fight all of battles, uh yeah
[PreChorus]
I no need bandana
But if I kneel down, na wahala
Enemies go dey hala
But dem no fit face my Father o
E no get wahala
But if I need help, I dey hala
See my life e no get drama
E no be like Zee world, Isabella
[Chorus]
Ah-ah, eh
Ogologo mma agha
Ịbụ Ogologo mma agha
Ogologo mma, Ogologo mma, Ogologo mma agha
Ogologo mma agha
Ịbụ Ogologo mma agha
Ogologo mma, Ogologo mma agha
[Bridge]
Say na You dey prepare my table oh
Everything I need, You are able oh
And I tap blessings upon blessings oh
I no need cable oh
[Bridge]
Say na You dey prepare my table oh
Everything I need, You are able oh
And I tap blessings upon blessings oh
I no need cable oh
[Chorus]
Ah-ah, eh
Ogologo mma agha
Ịbụ Ogologo mma agha
Ogologo mma, Ogologo mma, Ogologo mma agha
Ogologo mma agha
Ịbụ Ogologo mma agha
Ogologo mma, Ogologo mma, Ogo
[Chorus]
Ah-ah, eh
Ogologo mma agha
Ịbụ Ogologo mma agha
Ogologo mma, Ogologo mma, Ogologo mma agha
Ogologo mma agha
Ịbụ Ogologo mma agha
Ogologo mma, Ogologo mma, Ogologo mma agha
Written by: Daniel Okeke Johnson
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...