album cover
Confession
album cover
Confession was released on October 9, 2024 by TRAD as a part of the album Confession - Single
October 9, 2024
LabelTRAD
LanguageEnglish
BPM95
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Na only you wey been fit cool me down
I no come dey form holy
But everything wey you do no fit cancel
And i told you everyday of my life
Girlie sometimes i can figure your mind
Cos i know you no be say i dey lie
Elemi baby gbemi trabaye
You been tell me sey you come my way
So now why you come dey shalaye
Baby me no fit come back
Back then me i need you
But me i know what's up oh my bae
I no fit convert you
But then you know your loss oh my bae
Ah
Confession baby confession
How many things you go do for love?
Say i don kprass girlie me i don fast
How many times you go say oh no o?
Confession baby confession
So many days i dey wait your door
Say i don kprass girlie why you wan cast
And if you go bye bye
Cos if you know my mind
For many days i discovered you
The many things wey you don dey do
Me i no fit confuse you why oh nana
You carry your waist like an oval picture
Put it on a frame and gift it
Elemi baby gbemi trabaye
You been tell me sey you come my way
So now why you come dey shalaye
Baby me no fit come back
Back then me i need you
But me i know what's up oh my bae
I no fit convert you
But then you know your loss oh my bae
Ah
Confession baby confession
How many things you go do for love?
Say i don kprass girlie me i don fast
How many times you go say oh no o?
Confession baby confession
So many days i dey wait your door
Say i don kprass girlie why you wan cast
Ah Confession baby confession
Say i don kprass girlie me i don fast
Confession baby confession
So many days i dey wait your door
Written by: Ken Adele Victory
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...