album cover
Rise
3
Afro-Beat
Rise was released on February 28, 2025 by Stringz Inc. as a part of the album ALPHA
album cover
AlbumALPHA
Release DateFebruary 28, 2025
LabelStringz Inc.
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM111

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Ololade Peter Fajana
Ololade Peter Fajana
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Ololade Peter Fajana
Ololade Peter Fajana
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Casey Patrick
Casey Patrick
Producer

Lyrics

If dem tell me say I go fall I go doubt am
Emi hard guy mo ti japa
Nah you wey Dey scatter my brain like ganja
Medulla agolobutter
Baby girl I say
Make you come my way
Take you to a place wey say only us go Dey
You light up my day
Micheal faraday
Give you all my money, me I get pass Dangote
Omo for you I get energy
I want to hear you sing some melody
Doing the things wey no get remedy
We can den later blame the Hennessy
Only you I want for my memory
Iwo ni kan ni o de se lo mi
Sho ma te le mi lo ko sun mo mi
I can't deny that you the one for me
Oh no
Baby standa
Standa
Standa
Ikan to gbe si eyin por gan
Por gan
Por gan
You make my soldier
Arise
Arise
Arise
Bad man I don dey
Conform
Conform
Sho ma sungba
Sungba
Sungba
Make we begin dey fire
Fire
Fire
From the front to the
Back
Back
Back
Nah you I want to be mine
Be mine
Shebi nah you cut my liver
You making me shiver
I no first believe am
Body is a killer
Oh no
You gbe mi trabaye
Mu mi shalaye
Doing all the things me I no fit explain
Drive me insane
No go complain
Overload nah your matter I carry for brain
And If you want me make I know
I no go slow
I no go ever use you joke
Mini mani mo
I want you crying to my strokes
Sing to me, wanna hear you moan
Morning to night, we take it slow
We going with the flow
Omo for you I get energy
I want to hear you sing some melody
Doing the things wey no get remedy
We can den later blame the Hennessy
Only you I want for my memory
Iwo ni kan ni o de se lo mi
Sho ma te le mi lo ko sun mo mi
I can't deny that you the one for me
Oh no
Baby standa
Standa
Standa
Ikan to gbe si eyin por gan
Por gan
Por gan
You make my soldier
Arise
Arise
Arise
Bad man I don dey
Conform
Conform
Sho ma sungba
Sungba
Sungba
Make we begin dey fire
Fire
Fire
From the front to the
Back
Back
Back
Nah you I want to be mine
Be mine
Written by: Ololade Peter Fajana
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...