album cover
Loke
25
Afro-Beat
Loke was released on February 28, 2025 by Stringz Inc. as a part of the album ALPHA
album cover
AlbumALPHA
Release DateFebruary 28, 2025
LabelStringz Inc.
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM109

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Ololade Peter Fajana
Ololade Peter Fajana
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Ololade Peter Fajana
Ololade Peter Fajana
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Stringz Inc.
Stringz Inc.
Producer
Ola Aremu
Ola Aremu
Producer

Lyrics

Pitar
No story no glory yeah
I came from a place where life no dey sweet
Hustling dem no know me ahhh
(Dem no no me rara)
Nah Jah fit to change my life to good
And only the love wey I Dey get from my parents The reason am moving yeah
(I'm moving)
But dem no believe say grass fit to turn to grace
Steady grinding in my lane
If you be hustler then you can relate
Ouuu weee
The bigger the test, omo the bigger the pain
Of course i go bigger everyday
Only testimonies all the way
Ouuu weee
Moti gbo ri mi soke ah
Ha eh o ha eh
Owo mi loke ha
Ha eh
Baba ti gbemi soke
Ha eh o ha ha
Owo mi loke ha ha eh
Me ah don face many trouble yeah
(I don face many trouble)
If you see wetin my eyes don see my brother you go humble
(You go humble humble gan ni)
No retreat for this jungle yeah
ah dey hustle everyday and night so ah no go fit to stumble ahh
But dem no believe say grass fit to turn to grace
Steady grinding in my lane
If you be hustler then you can relate
Ouuu wee
The bigger the test, omo the bigger the pain
Of course i go bigger everyday
Only testimonies all the way
Ouuu weeee
Moti gbo ri mi soke ah
Ha eh o ha eh
Owo mi loke ha ha
Ha eh
Baba ti gbemi soke
Ha eh o ha ha
Owo mi loke ha ha eh
But dem no believe say grass fit to turn to grace
If you be hustler then you can relate
Ouuu wee
The bigger the test, omo the bigger the pain
Of course i go bigger everyday
Only testimonies all the way
Ouuu weeee
Moti gbo ri mi soke ah
Ha eh o ha eh
Owo mi loke ha ha
Ha eh
Baba ti gbemi soke
Ha eh o ha ha
Owo mi loke ha ha eh
Gbo ri mi soke ah
Ha eh o ha eh
Owo mi loke ha ha
Ha eh
Baba ti gbemi soke
Ha eh o ha ha
Owo mi loke ha ha eh
Loke Loke
Loke Loke
Loke Loke
Loke Loke
Written by: Ololade Peter Fajana
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...