album cover
Healer
88
Music
Healer was released on April 17, 2026 by RainLabs as a part of the album Super Kid
album cover
Release DateApril 17, 2026
LabelRainLabs
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM109

Credits

PERFORMING ARTISTS
Trad
Trad
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Victory Nyebuchi Ken-Adele
Victory Nyebuchi Ken-Adele
Composer, Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Trad
Trad
Producer
Oluwatomisin Odukogbe
Oluwatomisin Odukogbe
Mixing Engineer, Mastering Engineer

Lyrics

Super kid
Fly
Zoom
Zoom
Zoom zoom zoom
Wetin no concern me
When i dey find my peace, aje
As i dey shine my teeth
(i go surprise you)
You know that kind thing
You know
I know
Sey nobody wey fit stop me gan
As i dey
As i dey
As i dey
Anything wey no dey for me
Make e no find me hah
Cos if i dey lock up
Man i'm done with that
I dey try invest in
Wetin go do me well
Who wan shenk me
Tell them sey dem no fit return
Yea
Who wan dey now?
Telll me sey who wan dey now
Who wan dey see
When i dey tear my rizzla
When i dey down
Shey you go be my healer
Super kid with the vibe
I no like to dey look for trouble
I no like to dey give a fuck though
Fuck that
I dey fly everywhere na zoom
Na zoom na zoom
Hooligan shit
When we come we no come with a bouncer
Ah pretty girl faye
Other girls mogbe
Anyhow owe
Me i no fit shalaye
You know how e be yeah
Wetin no concern me
(wetin concern me?)
When i dey find my peace, aje
As i dey shine my teeth
(i go surprise you)
You know that kind thing
You know
I know
Sey nobody wey fit stop me gan
As i dey
As i dey
As i dey
Anything wey no dey for me
Make e no find me hah
Who wan dey now?
Telll me sey who wan dey now
Who wan dey see
When i dey tear my rizzla
When i dey down
Shey you go be my healer?
Be my (shey you gon be my)
Be my (shey you go be my)
Be my
Cos if i dey lock up
Man i'm done with that
I dey try invest in
Wetin go do me well
Who wan shenk me
Tell them sey dem no fit return
Written by: Victory Nyebuchi Ken-Adele
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...