album cover

Zoom

38Music2026
album cover
Zoom was released on April 17, 2026 by RainLabs as a part of the album Super Kid
ReleasedApril 17, 2026
LabelRainLabs
LanguageEnglish
BPM109
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

zoom
zoom zoom
zoom
zoom zoom zoom zoom
as see me so i dey zoom
(i dey zoom zoom zoom)
everyday i zoom
uh yeah
super kid
fly
kini bu problem shawty hah?
me no send ileke idi abeg
kilofe, i want to party ah
kilofe, i want to party ah
you know i dey search for my paper
so i dey ikota dey record
hmm i no want issue for this my life
anyhow e be i go dey outside
i dey zoom
zoom zoom zoom zoom
as you see me so i dey
i dey zoom
zoom zoom zoom zoom
we no dey find love we dey
(love we dey move)
move move move move
you no fit catch me as i dey zoom
hard i try
you know yes i try
i know you
i know you want
you wan be my baby
girlie we could someday
but now i’m in my thoughts
i no wan dey feel alone
shit
i’ll be okay
kini bu problem shawty hah
me no send ileke idi abeg
kilofe? i want to party
kilofe? i want to party
you know i dey search for my paper
so i dey ikota dey record
i no want issue for this my life
anyhow e be i go dey outside
i dey zoom
zoom zoom zoom zoom
as you see me so i dey
i dey zoom
zoom zoom zoom
we no dey find love we dey
love we dey move
move move move
you no fit catch me as i dey zoom
as see me so i dey zoom
(i dey zoom zoom zoom)
everyday i zoom
uh yeah
zoom zoom
Written by: Victory Nyebuchi Ken-Adele

Shazam Footer

Select language:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Follow Us

Loading...