Lyrics

You are the one that am singing for You are the one that am talking to You are the one oh my baby Obula small thing oh no no no no Wene mighty eh OH no no ai ai eh Oga eme mu isi mgbaka Baby if you leave my life Somebody fit mental Baby if you off your light So make we dey go (we go dey go) Make we dey flow (we go dey flow) So make we dey go oo (we go dey go) Make we dey flow (we go dey flow) Obula small thing Adamma See the way we are moving stronger After the bad belle dem back to Your win dance See the way you do your thing Like obama You make to the world to know that Am an overcomer I no go lie you be my sugar banana Na u still dey high me pass Marijuana Since I met you girl I don hammer Hammer Baby make we tunbolo tunbolo Tunbolo oh nwaiiiii Since I met you girl I don hammer hammer oh waiiiii Since I met you girl Baby tunbolo tunbolo tunbolo Oh nwaiiiii Oooooo I don hammer wene mighty ehhh Oga eme mu isi mgbaka Baby if you leave my life Somebody fit mental Baby if you off your light So make we dey go (we go dey go) Make we dey flow (we go dey flow) So make we dey go oo (we go dey go) Make we dey flow (we go dey flow) Baby let me say the truth If i if i do you wrong Ema binu All I need is you Cos everything i see u girl I wan do The way you turn your waist Nwanne lenu ukwu eh The way you dey use ur sometin I am so confused Oga eme mu isi mgbaka Baby if you leave my life Somebody fit mental Baby if you off your light So make we dey go (we go dey go) Make we dey flow (we go dey flow) So make we dey go oo (we go dey go) Make we dey flow (we go dey flow) The more they look The less they see But the more i look Is the more i see The more they look The less they see But the more i look Is the more i see Nobody can tell the reason Wey make me to write this song For you Nobody can tell the reason Wey make me to write this song For you baby Anytime I want to do I think of you Imana Obula small thing After all I put you through You still love me I say baby Anytime I want to do I think of you Imana Obula small thing After all I put you through You still love me oh oh Oh no no no no baby I love you girl I no go lie Oh no no no no baby Na u i know walahi talahi Obula small thing small thing Obula small thing small thing Wene mighty leeeiii Oga eme mu isi mgbaka Baby if you leave my life Somebody fit mental Baby if you off your light So make we dey go (we go dey go) Make we dey flow (we go dey flow) So make we dey go oo (we go dey go) Make we dey flow (we go dey flow) Oga eme mu isi mgbaka Baby if you leave my life Somebody fit mental Baby if you off your light So make we dey go (we go dey go) Make we dey flow (we go dey flow) So make we dey go oo (we go dey go) Make we dey flow (we go dey flow)
Writer(s): Duncan Wene Mighty Okechukwu Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out