album cover

Addis Ababa

1Music2026
album cover
Addis Ababa was released on November 27, 2026 by RainLabs as a part of the album SUPERSONIC
ReleasedNovember 27, 2026
LabelRainLabs
LanguageEnglish
BPM111
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

One cheque
One cheque
One cheque omoge
Make dem know sey we dey come from away
No dey joke joke joke when it comes to money
Super kid fly i dey zoom everyday
One cheque
One cheque
One cheque omoge
Make dem know sey we dey come from away
No dey joke joke joke when it comes to money
Super kid fly i dey zoom everyday
It’s a friday in a weekend
Baby otojo meta
Why me girl you so wicked
Fly you from Addis Ababa
It’s a friday in a weekend
Baby otojo meta
Why me girl you so wicked
Fly you from Addis Ababa
Addis Ababa
This one no be norma
Omoge fire down
The way you dey move i dey wonder
Holla me
Astalavi
We dey ball konami
hmm Mon ami
Me i dey fly omo i dey zoom aje
Omo you know what’s up aje woah
One cheque
One cheque
One cheque omoge
Make dem know sey we dey come from away
No dey joke joke joke when it comes to money
Super kid fly i dey zoom everyday
One cheque
One cheque
One cheque omoge
Make dem know sey we dey come from away
No dey joke joke joke when it comes to money
Super kid fly i dey zoom everyday
It’s a friday in a weekend
Baby otojo meta
Why me girl you so wicked
Fly you from Addis Ababa
It’s a friday in a weekend
Baby otojo meta
Why me girl you so wicked
Fly you from Addis Ababa
Written by: Victory Nyebuchi Ken-Adele

Shazam Footer

Select language:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Follow Us

Loading...