album cover

EKO ILE

Music2026
album cover
EKO ILE was released on November 27, 2026 by RainLabs as a part of the album SUPERSONIC
ReleasedNovember 27, 2026
LabelRainLabs
LanguageEnglish
BPM70
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

I dey on form
I dey on speed
I dey on zoom
Eko ile
Eko ile
Eko ile
Owo tide
Them dey observe
Put my city on the map
Shawty know sey we dey fly (fly)
We dey fly oshey
Ball aje
You dey for me
I dey for you
Wetin dey sup
How e dey be
How e dey be
How e dey be
Ah make you no dey play with me
Don’t mess with my G
Put this song on repeat
We dey fly oshey
Ball aje
Eko tile o
But the money don dey o
Anytime i see my mama eku ile o
Anytime i see my papa bawoni le o
Put my shit out on the map
Shawty say she wanna dance
Shawty say she wanna whine
Put my shit out on the map
Shawty say she wanna dance
Shawty say she wanna whine
I dey on form
I dey on speed
I dey on zoom
Eko ile
Eko ile
Eko ile
Owo tide
Them dey observe
Put my city on the map
Shawty know sey we dey fly (fly)
We dey fly oshey
Ball aje
You dey for me
I dey for you
Wetin dey sup
How e dey be
How e dey be
How e dey be
Ah make you no dey play with me
Don’t mess with my G
Put this song on repeat
We dey fly oshey
Ball aje
Written by: Victor chibuike dennis, Victory Nyebuchi Ken-Adele

Shazam Footer

Select language:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Follow Us

Loading...