クレジット

PERFORMING ARTISTS
Jaey X
Jaey X
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Boumiebi justin
Boumiebi justin
Songwriter

歌詞

When i wake up in the morning
Me i nor fit eat o
Sleep comot my eye
Come dey look my window
Tears e dey wet, e dey wet my pillow
I dey regret why , since i never leave you
Tell me why you dey lie
6months reach you to talk your mind
Tell me where dem dey , when you say you wan die
Now you sideline me , only you dey decide
Tell me what you really wanna be
before i dey rate you now you just a horny bee
Yes i fit hate you, girl you nor be money
Now you don prove me wrong to my enemy
Her melanin fire
Mi gyal ah clean o
Na the kind girl i fit post for my insta yeah
But i don tire
The girl dey cheat o
Follow boy wey get nothing to offer yeah
Don\' check my phone tire
E never ring o
Na only work wey i chat, nai dey reply yeah
Low key me want a latino
Wey go cool my body and soul ah yeah
And when i tell you say i like you
E come dey be like say na me dey hide you
So many things i don\' go through
For you, too many issues eh
But i go still dey run my thing
To be number 1, is all i seek
Many many girls wey my eye don see
But i dey bone them, cus i nor wan commit o
Tell that tell that girl o
If the girlie fuck up make she dey go o
When i when i don go o
Na your turn you go think you go kolo
Tell that tell that girl o
If the girlie fuck up make she dey go o
When i when i don go o
Na your turn you go think you go kolo
Her melanin fire
Mi gyal ah clean o
Na the kind girl i fit post for my insta yeah
But i don tire
The girl dey cheat o
Follow boy wey get nothing to offer yeah
Don\' check my phone tire
E never ring o
Na only work wey i chat, nai dey reply yeah
Low key me want a latino
Wey go cool my body and soul ah yeah
Back then
When i say, i say, i say , i need my space,
Many people Nor go relate
Them go dey ask
why me nor dey give them face
When my case, e Big pass their case
This feeling i dey feel it in my soul
Cus i got too many stories untold
Me I\'m steady healing to grow
If you dey listen to my songs, you go know
E get the time wey i dey my kitchen
Me i get missed calls from Chi chi
Dey send me text, tell me say that she loves me
But i nor reply, Cus i get You
Now i dey different dimension
For this dimension, i dey use wisdom
Now the girlie don dey fuck up
Say she dey everywhere See na turn by turn
Written by: Boumiebi justin
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...