ミュージックビデオ

ミュージックビデオ

クレジット

PERFORMING ARTISTS
Jaey X
Jaey X
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Boumiebi justin
Boumiebi justin
Songwriter

歌詞

See if you Open your eyes, brother you go see
Say we getti many many fishes in the sea
Oya make you focus like poco lee
Me i know say you want to killi konji
See Girlie wey you gist
 na now she come dey reason you
Cus you getti money
Use your head , plan well for yourself
Girls are moved by what they see
Now everybody don dey post Cubana
People wife dem dey feel the weather
husband e nor getti answer
Now the wife don reach Oba oh
For the night we dey light casket
You dey shop e dey play merry bet
All my guys e get E wallet
we nor dey sweat inside Benz
i dey selele, i dey select
Many girlie dem wey i see
Many go start to gum body
Cus of money wey dem dey see
But
I go colele, i go collect
If the girlie give me
As long as she getti fine body
Me i nor mind , come chop money o
Boy i go hold you, i wanna kiss you
Na me go dey for you
Forever na me and you
If money dey, i dey for you
Achukwuleyo o
Tell me where you dey go ooo
Me i wanna follow o
Anywhere my baby go o
I need you, i want you girlie
Baby i want you,
since I dey text , i dey call you
The Carribeans nor be issue
Na this skin i gbadu
Your mama don try for you
Skin natural since we dey school
If you say na Dubai, i go fly you go
Betty o, betty
One girlie wey i know
That time she dey cast us o
Now all my guys, we don leave her go
Hmm hmm hmm
Dem plenty o, plenty!
Fisherman, see dem plenty for sea
Omo If this one go
Another sexy barney go show
Eh
Now everybody don dey post Cubana
People wife dem dey feel the weather
husband e nor getti answer
Now the wife don reach Oba oh
For the night we dey light casket
You dey shop e dey play merry bet
All my guys e get wallet
we nor dey sweat inside Benz
i dey selele, i dey select
Many girlie dem wey i see
Many go start to gum body
Cus of money wey dem dey see
But
I go colele, i go collect
If the girlie give me
As long as she getti fine body
Me i nor mind , come chop money o
Boy i go hold you, i wanna kiss you
Na me go dey for you
Forever na me and you
If money dey, i dey for you
Achukwuleyo o
Tell me where you dey go o
Me i wanna follow o
Anywhere baby go o
Written by: Boumiebi justin
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...