ミュージックビデオ

ミュージックビデオ

クレジット

PERFORMING ARTISTS
Jaey X
Jaey X
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Boumiebi justin
Boumiebi justin
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Tflowsvibe
Tflowsvibe
Producer

歌詞

•••
{Who be That Boy, Who be That?…}
{Who be That Boy, Who be That?…}
{Who be That Boy, Who be That?…}
{Who be That Boy, Who be That?…}
Girl I nor wan share
Girl I nor wan share you
Girl I nor wan share
Girl I nor wan share you
Any man wey wan find you
Make e nor come when me I dey for house
Any boy wey wan Try you
Make e nor come when me I dey around
Ah high!
Me I know myself very well
Ehn ehn
Me I know myself very well
 
Ejiro Ejiro
Girlie small and fine
Ejiro Ejiro
Girl me nor fit comot eye
Come and ride me
Baby baby come and ride me…
You know how I like it
You you know
You you know How I like it…
Who be That Boy, Who be That?…
Who be That Boy, Who be That?…
Who be That Boy, Who be That?…
Who be That Boy, Who be That?…
•••
Written by: Boumiebi justin
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...