クレジット
PERFORMING ARTISTS
Jaey X
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Boumiebi justin
Songwriter
歌詞
When you smoke the herb
It reveals you to yourself
Oboy
Oh Marijuana
Girl, Pass me the rizzla
Come take me higher
With you, I nor dey tire
Your body dey high like marijuana
This your yansh dey hot like fire
Baby tell me who\'s your mother
I really wanna meet her,
This yansh is not normal
Because I fit taste you, leave marijuana
Me go climbie you like ladder
Pin you down for bed dey fire
Natural, i nor dey tire
Girl, you sef dey wonder
This boy is not normal
2hours i never tire
Steady dey finish pack of rizzla
Anytime we dey together
Bring your loud, my girl go burn am
My girl is not normal
this girl is not normal
3days she don finish pack of rizzla
She dey give me what i need
This feeling is too sweet
Sugar wey fit kill person
But i nor go call police
After she don leave
She come dey text me
dey ask me who dey breath
I still dey breath
Oh Marijuana
Girl, Pass me the rizzla
Come take me higher
With you, I nor dey tire
Say she love kpoli, girlie nor holy
She getti yansh wey dey confuse Her lecturer
Is you me wanting, Put the body on me
Girlie know say na me dey deliver
When i\'m done, you can call me a winner
Inside i don turn to a sinner
Me i just wanna smoke marijuana
But the thing e dey work on my liver
If she high, she go lick you, finish you
gum you, super glue ah
Put me in the mood now
tell me what to do
This girl is not normal
Eh Jaey X o
Written by: Boumiebi justin