クレジット

PERFORMING ARTISTS
Jaey X
Jaey X
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Boumiebi justin
Boumiebi justin
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Rain in April
Rain in April
Producer

歌詞

Father !
Father have mercy on me for everything I’ve been through
Father !
Father have mercy on me for everything
I’ve issues
Father
Make them nor see me road
Make dem nor see me dey go
where me nor know
Conductor nor dey looku me
Like say you Jam thief
Police search me for that bridge
Abi you see Wetin you never see
Everybody know the thing
Everybody want to make money
Grind!
Suffering dey for land and sea
Why?
Government nor do anything
Everybody want to make money
Grind!
Suffering dey for land and sea
Why?
Government nor do anything
The reggae dey my head
But surviving is a must o
surviving is a must o
Nor let anything stop you o
Open your eyes
Me I Love life
Me I’m on site o
Nor dey wait for you o
Open your eyes o
Me know say you nor blind o
Wait!
Be like my phone dey vibrate
Verse 3:
Me I don come
Me I nor fit go back
Tell all the friends dem wey dey follow for back
Me I don come
Me I nor fit go back
Me I don come
Me I nor fit go back
Tell all the friends dem wey dey follow for back
Me I don come
Me I nor fit go back
Written by: Boumiebi justin
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...