Listen to Aunty Anita by Blessnjol

Aunty Anita

Blessnjol

R&B/Soul

Lyrics

Uwi! Uwi! Blessnjol on this one yeah! Yeah! Yeah! Aunty Anita ko gbo mi Mode nsoro ko gbo mi Mo fe soro ko gbo mi Ma fimi sinu gbese Aunty Anita ko gbo mi Mode nsoro ko gbo mi Mo fe soro ko gbo mi Ma fimi sinu gbese Mogbe! Yeah! yeah! Mogbe Ye eh ya yeah! She come my area, come dey make things unstable, stable stable All the people dem around o Dey try to wan melo melo, melo Anytime I holla She go try to bullshit o Even if I strike She no want to listen o At all o She no wan hear my own So me I no go killi myself o Aunty Anita ko gbo mi Mode nsoro ko gbo mi Mo fe soro ko gbo mi Ma fimi sinu gbese Aunty Anita ko gbo mi Mode nsoro ko gbo mi Mo fe soro ko gbo mi Ma fimi sinu gbese Mogbe! Everybody dey for corner dey hustle You dey for your bed dey dream of trouble, dey chop your knuckle This life is too short; so double your hustle So many people just dey wonder Wonder ah ah Wetin bring us together Ye! Ye! This na your right to be happy Start your day with the vibe o Aunty Anita no wan try to hear me Ye ye! She no wan hear me I don talk tire she no want to hear me, wahala no dey pay o Aunty Anita ko gbo mi Mode nsoro ko gbo mi Mo fe soro ko gbo mi Ma fimi sinu gbese Aunty Anita ko gbo mi Mode nsoro ko gbo mi Mo fe soro ko gbo mi Ma fimi sinu gbese Mogbe!
Writer(s): Blessing Nduagwa Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out