Lyrics

Yo Dun know vibe Alright E dey record? Yaben, skrrr Ain't nobody badder than Bring that body na Make I rocky na Aunty Lovina If you give me na I go shoot inna Like a Benzema Bring that body na Make I rocky na Aunty Lovina If you give me na I go shoot inna Like a Benzema See the girl dey want to dey-want to dey Gbedu wey dey make you dey want to dey Dance and dey dance like you dey want to dey Girl, just dey bend, she dey want to dey See the girl dey want to dey-want to dey Gbedu wey dey make you dey want to dey Dance and dey dance like you dey want to dey Girl, just dey bend, she dey want to dey (You no dey feel my, babe) (Dey ball like Jay-Jay) (No go do like JJC) (No go dey do like JJC) Man, I get real irate Hella lit pupils dilated When they pull up in the city where I dey Them go really like link my place Say they really wan peep my babe You can never, you can never reach my pace This beats no be Beats by Dre No dey dull, abeg, bring that waist Say, man got a Midas touch Flow got a mean ass punch Look at what I gone and done Stealy girl one by one Abeg, no go dey tight your chest This one be the new anthem So, it's just you and your friends Meet me and my friends E be we and them, them Bring that body na Make I rocky na Aunty Lovina If you give me na I go shoot inna Like a Benzema Bring that body na Make I rocky na Aunty Lovina If you give me na I go shoot inna Like a Benzema See the girl dey want to dey-want to dey Gbedu wey dey make you dey want to dey Dance and dey dance like you dey want to dey Girl, just dey bend, she dey want to dey See the girl dey want to dey-want to dey Gbedu wey dey make you dey want to dey Dance and dey dance like you dey want to dey Girl, just dey bend, she dey want to dey (You no dey feel my, babe) (Dey ball like Jay-Jay) (No go do like JJC) (No go dey do like JJC) Ahh, Aunty Lovina Come, make we chill, make we chop dinner Me, I wan sip from your Maltina Understand me, I no be butty na Make I shoot my shot, make I buss inna This kain thing no be lustina Make you treat me like your customer Take dark chocolate no be Bournvita Say who wan vex? make e vex, vex Bring that breast, make e press, press Shey you don set, make e set, set Say, you still want loud in a Benz? yes Me, I wan hook for your neck, neck Make I connect, wireless, 'less And if e be no, e be no E be yes, e be yes Then it's on to the next flex, 'Ge-'Ge Bring that body na Make I rocky na Aunty Lovina If you give me na I go shoot inna Like a Benzema Bring that body na Make I rocky na Aunty Lovina If you give me na I go shoot inna Like a Benzema See the girl dey want to dey-want to dey Gbedu wey dey make you dey want to dey Dance and dey dance like you dey want to dey Girl, just dey bend, she dey want to dey See the girl dey want to dey-want to dey Gbedu wey dey make you dey want to dey Dance and dey dance like you dey want to dey Girl, just dey bend, she dey want to dey (just dey bend, she dey want to dey) Bring that body na Aunty Lovina Aunty Lovina A-A-Aunty Lovina Aunty Lovina Aunty Lovina Aunty Lovina (Aunty Lovina)
Writer(s): Patrick Nnaemeka Okorie, Martin Oludemilade Alejo, Jonathan Takyi Mensah Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out